Ghana Music

Sean Tizzle – Al Barakah (Audio + Lyrics)

Sean Tizzle Al Barakah.

Sean Tizzle inspires with this dope tune title- “Al Barakah”, After being through the Rain, Storm & Wind.

Award winning singer, Sean Tizzle returns with a hot single to kick start a brand new phase, AL BARAKAH which means (Blessings) is that tune you can’t afford to miss out on and add on your playlist.

Related Articles

DOWNLOAD MP3 [Download]

AL BARAKAH LYRICS (written by Sean Tizzle)

Anytime wey dem dey wahala me
Oluwa na you dey pamper me
Na you say make me I no worry
The way you bless me just dey wonder me

Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah… (2ce)

Ile aiye yi nika
Wan le so Trouser eniyan di nicker
Perere mi for insta
Dem dey sasako mi for Twitter
But you know I’m not a quitter
I & I is a believer
Fortune smile on me quicker
And you know I’m an achiever

Anytime wey dem dey wahala me
Oluwa na you dey pamper me
Na you say make me I no worry
The way you bless me just dey wonder me

Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah

Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah

Ire a Kari
Eni ba lomo
Eni kan loba
Eni lo lomo

Wetin I carry
Oil dey for me head
And e sure for me
My daily bread

I don go embassy tire
Just to get visa
And now I am on fire
I’m chilling in Ibiza

Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah…(2ce)

Oya send your blessings from above

SOURCEwww.voiceofgh.com

Back to top button