Ghana Music

Lyrics : Kwesi Arthur – Pain Interlude

We bring to you the official lyrics of ‘Pain Interlude,’ a song by Kwesi Arthur to help you sing along whiles you listen.

 

Kwesi Arthur – Pain Interlude Lyrics

Make I talk about the step

On thema neck

Make I talk about the vex

me I no bi press

If I talk about the stress you no go make it less

My big homie turn into Bitch homie what bi next

I no do well on regret ,Fuck ever one

Early if no fi sleep y3 trap all the time

I dey strike thema fell say i bi number 9

Make I talk about the pain

No pain no game

She go never bi the same

Make I talk about am pick it up

Office Ejust bi lock,Ino bi criminal

Scars on my body

Dem they watch me like monkey dem bi baboo’s bi like

Stiil money man na fi earn ,and when we earn money man fi burn

Friend turn to folk ,friends turn to foo’s

All turn to memories,idey turn cold

Goat wey escape Ino bi escape goat

No fi loose myself for your pleasure nooo

Look up for your brother I figer that bi code

How you break the code ,How you break code

I should have see through

I am standing up Neqqa cos you are so sick of lies

Now make I talk about the pain ,No pain no gain she go never bi the same

Make I talk about the pain,No pain no gain she go never bi the same

No pain no gain she go never bi the same

 

SOURCE: www.voiceofgh.com

Back to top button