Lyrics : Dayonthetrack – Ashawo

We bring to you the official lyrics of ‘Ashawo,’ a song by Dayonthetrack to help you sing along whiles you listen.

 

Dayonthetrack – Ashawo Lyrics

Oh ma girl hot like cigar

slap like santo

girl e dey sweet like ryco

your lovin e dey mke me psycho

i no go let you down like peter

we stick like tattoo

post that pic in a pant o

talk is cheap but my baby not you uu

Dem go call you ashawo

you’re the one for me

baby don’t run from nobody

can you slow down for me

Dem go call you ashawo

you’re the one for me

baby don’t run from nobody

can you slow down for me

cus they don’t know who you be

(who you be)

oh baby

(baby)

i dey love you like that o

don’t tear us apart

cuz they don’t know who you be

(who you be )

oh baby

(baby)

i dey love you like that o

don’t tear us apart o

you deserve somebody o

baby make i be your company

no makeup wey u fine like this

no days off make we love like this

you deserve somebody o

baby make i be your company

No makeup wey u fine like this

No days off make we love like this

Dem go call you ashawo you’re

you’re the one for me

baby don’t run from nobody

can you slow down for me

dem go call you ashawo

you’re the one for me

baby don’t run from nobody

can you slow down for me

cuz they don’t know who you be

(who you be )

oh baby

(baby)

i dey love you like that o

don’t tear us apart o

they don’t know who you be

(who you be)

oh baby

(baby)

i dey love you like that o

don’t tear us apart o

u deserve somebody o

baby make i be your company

no makeup wey u fine like this

no days off make we love like this

u deserve somebody o

baby make i be your company

no makeup but u fine like this

no days off make we love like this

u deserve somebody o

baby make i be your company

No makeup wey u fine like this

SOURCE: www.voiceofgh.com

You May Also Like